Shop

  • Home

2,000.00

Mandem: Poems in Pidgin English

Pidgin English na one of di main language wey plenty Naija people dey yarn. E hold our culture and way of life well well. Naija Pidgin language get plenty tins wey e sabi explain way pass oyinbo English. If you wan sabi Pidgin English well, e no just be to sabi di words and tins dem, you still need to dey inside di Afro-centric way wey we reason tins. Mandem: Poems in Pidgin English na Ayodeji Ajagbe’s way of trying make we sabi how di normal Naija man dey yarn ein own. Dis anthology na book of eleven poems wey go enjoy read and weep with lafta.

Compare
Share

Meet The Author

Reviews

There are no reviews yet.

Be the first to review “Mandem: Poems in Pidgin English”

Your email address will not be published. Required fields are marked *